Wednesday 14 October 2015

PICTURE OF MEN WEY CARRY THE LATEST ROBBERY ATTACK FOR FESTAC

NO BE ONLY PICTURE,NA PISURE.UNA WAN PUT ME FOR TROUBLE! 
Abeg make una no vex,liver fail me to carry dat news for security reason b'cos my office dey Festac,i no want wahala.(laughhhhh).But i was there live.witness the 45 minutes robbery and the counter attack by some OPC boys contrary to some report by some news station say .If no be those OPC boys the thing for worst because dem plan rob the third Bank on that lane too b'cos dem station one of their men there wey dey shot sporadically.Abeg i no talk again o.Sorry Festac yarn don stop dey report robbery and murder case for security reasons.I go post the picture of the dead mother and child.
Horrible!


No comments: